Love Poem: Naija Sonnet 002
Olise Egbune Avatar
Written by: Olise Egbune

Naija Sonnet 002

?My dear future wife 

If you want my special love

You need to love me with your life 

You no need all those curves, 

But you go need sharp pass knife. 
You go dey very submissive 

Even when I dey act crazy 

Abeg just dey passive… 

Just try to be my lady. 
The girl wey I go marry

You no go ever leave me lonely 

You go always dey by my side… 

Whether rain dey fall or sun shine, 

We no go ever die on the vine.